Mavin Records presents a hot new single from their newest artiste, Iyanya titled ‘Up To Something‘ featuring Don Jazzy and Dr Sid.
The new single produced by the label boss, Don Jazzy comes just after announcing Iyanya has been signed to Mavin Records.
The video is to the Don Jazzy-produced mid-tempo tune is already done and will be released shortly.
Meanwhile, hit the play button below, download and share your thoughts.
Dope music from iyana , download here and share.
This jam is the bomb nice job jazzy
Lyrics: Iyanya – Up 2 Something ft. Don Jazzy & Dr Sid
Iyanya – Up 2 Something Lyrics ft. Don Jazzy & Dr Sid
[Verse 1 – Don Jazzy]
Up to something, no be small thing
Check my melody, stop the dulling
Talk to my baby, wait am coming
Me and iyanya, we up to something
Artist don boku, richie richie noni
Bigger than Mavin, don’t be funny
Dem dey feel me from Okoko maiko
Down to Asia, Colombia calling
If na for money, we get am plenty
Ask me for money whenever you see me
Another reason, when dey go dey feel me
And dem go dey twale, when I show for tv
[Bridge – Don. J,Iyanya]
Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh, who give dem wetin dey make dem say
You know we gat the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You no know say we never die, we multiply
Look what you made me do
[Chorus – Iyana]
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwanne I tell u nwatago
[Verse 2 – Iyanya]
Some people just dey make mouth
But their money na audio
We no dey see am at all o
We get mula, but we cant shout
Na why your baby dey call o
No mercy, we still dey ballin’
We no dey pause, cos still run it
We call shots, keeping on a hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your girls is time to come jolly, Ye yeh
Dont short if you aint gat money
Pay my dues,so we are paying cash only
Out of the road, so we stepping at the jet
Everybody feeling good, giving glory to the most high
The money long, so we burn to the sundown
Na celebration, we dey pon it whole night
Some people dey just dey hate dem wan turn off we light
But you know for Mavin no shaking
[Bridge – Don J, Iyanya]
Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh, who give dem wetin dey make dem say
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You no know say we never die, we multiply
Look what you made me do
[Chorus]
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwanne I tell u nwatago
[Verse 3 – Dr Sid]
No time for no dulling on the way up
Plenty dotti fit to cause you plenty hold up
As you can see Don Jazzy gat me turnt up
And nothing can stop me am all the way up
To Duban, i’d be running every city
All the fine girls, steady ringing on we celli
Hot stuff, now we ogbona felifeli
And when you hear the base, feel the rumble on your belle
Its been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep it trending, no be moi moi
Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
You making us our rhythm, we dey spending no be moi moi
The people sweating, dey feel the heating
We in the kitchen,there’s someting cooking
No baking soda, the game is over
We sitting on top nwanne ye nwatago
[Repeat Bridge & Chorus]